Harmony Peter Peter luv

Harmony Peter Peter luv Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Harmony Peter Peter luv, Restaurant, G,R,A, Lagos.
(30)

08/07/2026

Big shout-out to my newest top fans! Lara Claire, Akindele Toheeb, Emmanuel Anurika Nancy

Na flight I dey go enter now make I give my husband man space 💃💃💃💃🎉I dey go my dream countries 💃💃💃❤️❤️❤️
08/07/2026

Na flight I dey go enter now make I give my husband man space 💃💃💃💃🎉I dey go my dream countries 💃💃💃❤️❤️❤️

Since una wey be my friends on line no come my naming ceremony,so na my aunty's from my village come,and I say thank you...
08/07/2026

Since una wey be my friends on line no come my naming ceremony,so na my aunty's from my village come,and I say thank you my aunty's God almighty bless you all Amen

08/07/2026

only call and u finished everything here,no respect for u again abi

08/07/2026

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Esther Ebimiere Wiro, Yinka Ayanwole, Mitterrand Mowa, Lucy Agare, Tabitha Michael, Boutelaka Rachid, Ali Ouusmane Kacthinawa, Ejiekpe Joshua Chukwuemeka, Maryann Nweke, Alhaji Shehu Bukar Tijjani

Na who u dey fine inside bush harmony 🤣🤣🤣🤷
07/07/2026

Na who u dey fine inside bush harmony 🤣🤣🤣🤷

07/07/2026

stingy man E dey show for ur face ��

Today my husband man say madam change ur name,and we decided to do my original naming ceremony because we see that our F...
07/07/2026

Today my husband man say madam change ur name,and we decided to do my original naming ceremony because we see that our Facebook friends don't like my name so u all are invited today by midnight 🤷🤷🤷 still ur favorite friend mummy luv or mummy soldiers luv u all 💋❣️❤️

Address

G,R,A
Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Harmony Peter Peter luv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category